Newbies are interested in the quick money making schemes but no be everyone dey like that thing. Some dey do the long term own too. And dem no dey come meet person like that. Only one or two person dey sometimes dey mert person dey asked crypto related stuff. Me sef don meet person but dem no get interest.
Therefore e dey better make I dey use my strength for investment if the resources dey. But if dem gone no wahala, and if I get chance I go teach am but if I no get o go still leave am.