Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Watin inspired you to join the bitcoin forum?
by
GiftedMAN
on 20/08/2025, 18:04:30 UTC
But i know say all of us get our unique reasons of joining the forum, pls let the conversation flow, thank
Omo I no go lie e get one banny wey be my friend that wey wey sabi get updates for airdrops so she abi how to trade and buy coins to sell when the price go up so I dey always spend time with her but I know really understand anything but when one of my bro come mention this corner to me na so the banny come motivate me say it na wetin she knows say anything about Bitcoin go make me get ideas on how to trade weller which has always been my passion.

Long story short na to learn more about trading carry me enter dis we corner but on getting here I come realize say I fit do plenty things and thanks to baba God, that my bro and the banny if not for them I no sure I for local this place.