According to the article this man has been collecting and selling used cans for the past 2 years and uses the proceeds to buy Bitcoin and now he is near having one Bitcoin.
This one na "bambabola" (Those guys who go around and pick up metals from the trash). Good idea. We can also do this but not to pick up trash like this because in our environment you. Will be mocked. Rather finds a skill, learn it and offer your services to get paid in Bitcoin instead of cash. Your clients do not need to be Nigerians because you'll likely not get paid in Bitcoin but if you go on to work platforms, you can negotiate your pay to be in Bitcoin.
Na for here we dey see say Babambola na work of mockery but for other places, nobody send you as long as you dey make your money and nobody dey put food for table for you. This guy really dey determined and to have come this far, e mean say him don start am when bitcoin been dey very low price, so him project na long term own and him don begin dey see the result of him dedication and time wey him don put for this thing.
For here, anybody wey dey do Babambola, them dey see am as poor or wretched person wey dey look for money to take getting wetin to use chop for that day, but now everything don change and even them too dey see money wella from the sales because recycling of waste cans like this don turn big business for Nigeria now. You fit look for other means take start your bitcoin investment gradually because this method fit make them stigmatize you but if person no send, na to still run am but plenty options dey now to go for.