Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: U BELIEVE SAY NAIJA WAHALA NA SAKE OF SAY NA OLD PPL DEY RULE US?
by
Pressurizedem
on 24/08/2025, 10:35:52 UTC
I no believam, I no go fit talk say na because old people dey rule us nai make things dey as e dey, na lie. Anybody can keep us in this situation, whether young or old, infact, I know for sure say anybody wey enter power go definitely do as others dey do because e don dey like tradition say our leaders must cheat us, they must embezzle funds and any other person who comes and doesn't do such things will be like a Godsent to rescue the people of Nigeria.
We just have to pray that God should make someone that has the fear of God to emerge as the leader of the country, then I think things will get better.