This na a welcome development to our very own Naija local board @shadiq. We go try our best to patispate for this contest, as this one na one of the things we dey draw attention and na also fun. Like Dem say All work without playake jack a dull boy, this one hoake the local board lively and e go increase some level of creativity for our body. Nice one shadiq you dey try, keep it up.