Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Are you worried about the Bitcoin market today?
by
Josefjix
on 27/08/2025, 23:51:26 UTC
Wetin wan make me worried when I don tey into this game for long time no be today, na new comers go frighten con sell off their assets because say them dey fear.
The price of Bitcoin been moving this way from day one and I am used to it, I become happy each time the price dips cos na sure opportunity to grab more, na wetin newbies no know be that, make them learn.