Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Not advisable to invest in Bitcoin for the short term
by
Emjay24
on 28/08/2025, 13:39:45 UTC
Trading Bitcoin isn't even advisable because why you go dey stress yourself dey chase small small profits when you go fit just hodl Bitcoin and make easy profits.
That one na even if you go see the profits at all, most traders dey loose and their portfolio dey go down. So holding na the best option if you wan make cool money on a relaxed mind. Bitcoin price history na enough proof to anybody say the most successful people for this bitcoin journey na the holders and not the traders because person wey buy for 2020 January when bitcoin price been dey just a bit above $9k go don get like 11X plus on his investment in just 5 years while some people wey no too get experience come dey trade even lost all of their portfolio.