Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Why does people so much attached to free money?
by
Pressurizedem
on 30/08/2025, 17:42:16 UTC
This topics seems funny, who no like better thing? E no get anybody wey no go wan take free money if e dey, Everybody know say Nija as a country no really dey give people joy because of the way things dey high, so when we see wetin dey free, na rush we go rusham.
 These free gifts also include food and provisions cus it is the major concerns of the less privileged. If government  been fit get a way of providing free food for the orphans and the less privileged, Nigeria would have somehow been a better place to live.