Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Two states have banned nursery, primary and secondary graduation ceremonies
by
Pressurizedem
on 30/08/2025, 18:20:12 UTC
Nothing we no go see for Nigeria. In those days when I was born, it is a normal thing to celebrate during end of year or during when una wan move to the next class.
This generation wey we dey now just dey up side down. How primary children wan take enjoy their time in primary schools if there is nothing like graduation ceremony? How they wan take showcase their talents? To me, wetin those two governors do no make sense. I taught in a private school, so I no the joy wey children dey get when activities like this dey go on, and by right, is it not the responsibility of the parents to take good care of their children especially through education.
I still think it is good that children have these experience of graduation ceremony regardless.