Imagine I am a person from the seventies. I know nothing about current technology and Bitcoin.
Hearing the talk of Bitcoin around, I felt that I also need to invest here.
Now what advice would you give me? Which advice will have the highest chances of profiting from investment if I follow it?
In my case, questions are very important for beginners. You should provide your best opinion here. So that the opinions are useful for those who want to start investing in Bitcoin.
Person wey from the seventies no too dey old na and investing in Bitcoin go be like preparing themselves for old age, my advice for them go be way make Dem being dey serious how Dem wan be for old age. I know say everybody wan rest from hustling for old age, no body go like to dey struggle from now till old age so I go tell them to being to dey invest for Bitcoin because na the only sure odd wey Dem get to a better retirement lifestyle. And Bitcoin na something wey you go like hold for long if you really want make profit so if Dem start now to invest e go make sense for Dem on the long run.