Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: The Nigerian young hustler, Bitcoin and CBN
by
Mr_Brilliant$
on 03/09/2025, 06:43:58 UTC
A lot of softness will emerge if the CBN start to see the bigger picture, and there's hope for that because of their recent soft spot for crypto. No be whining oo... Millions of Nigerian youths already know the Bitcoin space and crave more of its usage.
Myself as an example, freelancing will become much easier to receive and also make payments.
With lesser restrictions and regulations, Bitcoin adoption can come in, it would surely be beneficial to a Nigerian legit hustler

True talk my guy. If CBN fit just reason the bigger picture, e go shock dem how much value Bitcoin fit bring into the country. Na millions of Nigerian youths don already dey inside the Bitcoin and crypto space, some dey use am for freelance payments, some dey trade, while others dey build small businesses around am. The reality be say the energy and knowledge dey ground already, na only the regulatory barrier dey cage am.
If they ease up restrictions, Bitcoin will become a major tool for legit hustlers, from freelancers wey dey collect international pay to local business owners wey wan connect to global market without stress of conversion rates or middlemen... Na win win thing if dem embrace am, because the economy sef go still benefit when transactions dey smoother and more open... Na just matter of time before dem go realize say adoption go favor everybody..