We all know Bitcoin adoption in Nigeria keeps increasing, but I’ve been wondering if the Central Bank itself is indirectly helping this happen.
The naira keeps losing value almost every month. Access to dollars is restricted, and banks hardly give you forex. Cash scarcity episodes in the past made people look for digital alternatives. At the same time, P2P trading is booming even though CBN tried to clamp down on it.
The CBN is an extension of the government, and because of that, they are bound to follow what the general government policy is concerning bitcoins. I dey reason something say, e fit dey possible say the person wey dey occupy the major role as Oga for CBN fit nor get any major issues with bitcoin, but based on say na that position e occupy, e gats comply to the rules wey dey ground already. So because say some of these guys nor really dey against bitcoins, dem nor go really dey put eye for people matter like when e cun be say the person nor like bitcoins normally, then e cun dey occupy that government position wey e go fit spoil bitcoin usage well well. I just dey think out loud.