I’ve noticed many newbies in Nigeria are losing money through P2P trades, especially on Telegram and WhatsApp groups. Some scammers pretend to be buyers or sellers, and once you send them your Bitcoin or naira, they disappear.
From what I’ve seen, the safest way is to only use trusted platforms like Binance or Kucoin, or reliable local apps. Another tip is to never release crypto until you confirm payment inside the platform.
But I know there are other tricks scammers use. For those who have been in the crypto space longer, what are the best ways to avoid getting scammed in P2P trading here in Nigeria?
Waiting go carry me go dey do p2p for telegram and WhatsApp when there is KuCoin, Binance and Bybit? I never try telegram or WhatsApp own before and I don’t want to try it because na risky be that, na for telegram scammers plenty and na where them they use many tricks scam person, although KuCoin and Binance p2p no dey work now for Naija but Bybit and others still dey work, so waiting go make me go dey do p2p for where I know say the place na dangerous place?
People wey dey do that thing get mind and they should dey very careful, even in this platform them they scam people but you go use your head because they no dey release coin if you never receive money, no release coin if your money no complete because na so that kind thing happen with me last two weeks and I know release coin until the buyer send my money complete, people dey p2p wey be say them think say them smart but na you go let them know say you dey game no be today, so let be guided.