Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: What Will Become The Future Of Bitcoin ?
by
Kelward
on 05/09/2025, 16:39:06 UTC
Due to my research, I discovered that we have about 21 million BTC. 19.9 million BTC has already been mined, remaining 1.1 million BTC.
So, I want to know what will happen when the remaining 1.1 million BTC get mined.
Is it that there would be no bitcoin again for people to mine afterwards?
What will become of the future of bitcoin when the total 21 million BTC is completely mined?
When the total Bitcoin have been mined it will continue to exist because demand and supply will still be happening. Dat one mean say di future of Bitcoin de very bright especially because say e don become a store of value wey de give holders profit on the long term. By di time wey dem go mine di last Bitcoin most of us go don die so make we no too worry about wetin go happen because we go don enjoy our ROI. So far demand and supply of Bitcoin go continue make any holder no fear say di value go diminish instead e go de increase because supply go de greater than demand.