Honestly e for really make sense to teach students about Bitcoin, to add am for their school curriculum because e Dem do am like that Dem go prepare students very well as most graduates dey without work like this Dem go carry Bitcoin dey hold body and soul but we all know say this one no go fit happen for naija. As our lecturers Dem dey like this Dem no even get time to teach students wetin go benefit Dem for future because most of Dem no be better people at all.