Everybody with there respective reasons of joining the forums, but I know bitcoin forum has make it easier for bitcoin lovers to meet together and share together their different views and ideas about bitcoin related issues,
But i know say all of us get our unique reasons of joining the forum, pls let the conversation flow, thank
I go talk my mind as e be, wetin carry me come this forum na hustle and all of us know wetin i mean by hustle and secondly na likeness wey I get for Bitcoin as I no go fit put my hand for wetin no dey valuable. Na to learn from the forum and to dey earn from my knowledge for the forum na em carry me come here as we don as the economy dey, even our currency no fit carry person well so I gats to do what I gat to do to support family and secure a better future for us.