Most people procrastinate on Bitcoin investment and for some people they don't have the means to invest financially, na person wey get money to sustain himself and family dey go invest in Bitcoin because if you no get any thing wey dey give you steady income abeg comot body for Bitcoin currency because you go feel am when the demand of surviving first start kicking in and Bitcoin na something wey be say if you really want get huge rewards you go hold am for a long time and for the time wey you go dey hold for long you need something wey go dey hold you and your family before your investment go mature and ready to harvest.