Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: African Proverbs in Pidgin
by
Pressurizedem
on 06/09/2025, 21:06:52 UTC

Make I drop one bad one.
Proverb: Wetin dey person teeth, the tongue no dey gree leavam.
Moral lesson: The problem at home cannot be forgotten.