Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Important Update Regarding p2p New Unusual Scamming Technique
by
uche6215
on 09/09/2025, 14:30:44 UTC
E dey common in Bitget and Bybit and di only exchange wey i never see dis na yellow card. Next time when you meet them, tell them to cancel the order or trade. And the worst part be say, the administration of those exchange e no dey do anything about am. those guys e dey there to use our ignorance to reduce di initiated price which na bad thing.