Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Talk Truth!!!
by
Su-asa
on 09/09/2025, 20:10:59 UTC
If someone had told you during 2015 that Bitcoin will exceed over $100k  one day and you should invest in it as at then. Would you have believed?
Make I no lie, if back in the year 2015 person tell me to invest for Bitcoin I no go gree because that nah the first time I go dey hear about am. But funny enough say when I even hear about am during 2019 sef I no still take am serious because nah still the first time I hear am. Currently, the reason why Pipo go fit invest for Bitcoin without knowing about am, nah because many Nigerians dey fine were to make quick money and because e done also dey popular.