Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Talk Truth!!!
by
Josefjix
on 09/09/2025, 23:21:39 UTC
If someone had told you during 2015 that Bitcoin will exceed over $100k  one day and you should invest in it as at then. Would you have believed?
Na 2016 I join the crypto space and that time Bitcoin been dey $300 or so, I con see how the market dey jump enter $900-$1500, na there I know say Bitcoin go enter any amount no matter the time, and as long as the system still dey stand strong, e go reach any amount wey en want reach no matter what.

But as for 2013-2014 wey I never know Bitcoin, I for no gree at all.