Yes bitcoin holding e dey good for di people wey dey interested. But we have to know dat di market e dey volatile, both from di bitcoin side and from di local exchange rate. Like, dis few days Naira e dey get gain against di dollar which na good thing but e go affect those wey get good number of bitcoin before because when dem go sell am the amount no go dey same when the price been dey high. And if di price go down well well go affect more but for those wey go invest wen di price e dey low, dem go enjoy am.
Invest in bitcoin at the right time and enjoy di benefits.
Eh get things I go like make you understand, volatility no suppose be problem for Bitcoin holders, and nah only people wey dey invest for short-term period go dey worry say the price they low and them no fit sell, Bitcoin done turn to asset wey be say you gats hodl am for long like one full season or a decade before you go begin consider to sell and if person no get that kind patience to wait then nothing concern am with Bitcoin for the first place, if person dey consider to buy bitcoin for short-term profits then the person go always dey panic every now and then cause of volatility. Anyway talking about the right time to invest, anytime na the right time so far say the investor dey think of to hodl am for long-term.
I really like your opinion. I also think that if someone is patient and wants to wait for two to three cycles or decades, then they can be successful by investing here. Although Bitcoin is volatile in nature, this volatility of Bitcoin is sometimes due to market correction. It is made more volatile by those who make short-term investments, who start selling out of fear due to rumors.
Here, there is no fear and we have to judge with logic. Because we know that if the demand for a product is more than the supply, its price will increase, and if the demand is less, the price will decrease.
The main thing in investing here is to invest patiently and for the long term.