Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: Where do you learn about Crypto Security??
by
Coyster
on 17/09/2025, 16:46:39 UTC
⭐ Merited by Mia Chloe (1)
I no know about any other person oh, but i didn't need any external source to learn how to secure my bitcoin. I don dey this forum for a long time now, so most things wey i learn about bitcoin na through this forum.

That said, i no learn everything at once oh, e get when i be newbie and i no know much about bitcoin, but i dey read wetin knowledgeable users been dey post, na so i begin dey garner knowledge, until i became good at a lot of things concerning bitcoin. So anything wey you wan learn about crypto, na here you go learn am.