Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: "For a Nigerian investor: buying a land or buying of Bitcoin?"preference.
by
Cryptohygenic
on 19/09/2025, 13:39:33 UTC
>To buy land (plots/real estate) or to buy Bitcoin?

>Which one go hold better value in the next 10–20 years?

Land dey solid but government wahala and paperwork fit stress person. Bitcoin dey borderless but the price dey shake up and down. Which one really guarantee wealth for Nigerians?

Lol, Make we yarn,  if ₦5m dey your hand right now, you go put am inside land or inside Bitcoin? Thoughts.


This question go be like trap if u ask person with good knowledge about bitcoin and real estate assets to choose only 1 option but for me, I go let u know first say 1 source of income no dey reliable for person way want grow wealth or self say u want secure unfailingly income flows onto say the 2 assets dey get time way their values dey increase and na usually in the long term unlike the stocks or retailer.
So if u ask me, Investing for both dey okay bcos in the long run, dem go dey accountable for u say u dey hold values for resources way dey increase in values as tins of the economy dey change too.