Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria ranks 6th in the Chainalysis 2025 Global Crypto Adoption Index.
by
Mummy OS
on 20/09/2025, 19:59:28 UTC
Omo this one na good news ooh and e make sense say our naija people dey really try for this cryptocurrency matter. E go make sense to see other countries for Africa too for the list so that we wey be Africans go benefit for the thing people dey benefit for the crypto matter.

Our Naija dey try sha and because of the way the country no dey help us make better achievements as work no dey, people dey suffering, e go as everybody wan choke mouth for the crypto matter so the benefit go surround everywhere and the government no go fit carry us play anyhow.