Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: "For a Nigerian investor: buying a land or buying of Bitcoin?"preference.
by
Pablo-wood
on 22/09/2025, 17:02:11 UTC
Lol, Make we yarn,  if ₦5m dey your hand right now, you go put am inside land or inside Bitcoin? Thoughts.

I go split the money into 60:40 ratio, 60% go enter Bitcoin because Bitcoin no dey tied to Nigeria economy, and every halving cycle wey don happen dey always show how big the profit fit be for long term. Then 40% go enter land,  land investment still make sense because e dey tangible and no dey lose value completely. Plus, if development happen around that area, the value fit appreciate well.