Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Is Bitcoin the Future of Money or Just a Digital Asset?
by
Cyber_warrior
on 28/09/2025, 11:38:40 UTC
What about countries with weak money system?
Do you think that Bitcoin will one day replace traditional money, or will it remain mostly an investment like digital gold?
Most people no even sabi why dem create bitcoin, make I no lie u bitcoin wasn’t created to replace any traditional money, because that’s one go Dey difficult to happen, I no Dey sure say any country go even allow that even if they get weak money system. Bitcoin was created to serve as alternative currency, and not to fight any other currency.

Na just alternative currency we want make bitcoin be, and dem no even wan  allow self, just imagine say na make bitcoin replace their traditional currency na him we come Dey fight for, u know say e no go possible now. Wetin government Dey do with traditional money, dem no fit run am with bitcoin na why dem no go allow be that. Make we just continue to Dey spread bitcoin awareness, and make bitcoin be alternative currency.