I beg make una keep this thread going so that we no go carry last here.
True talk wey you throwey here but the thing na all of us hand e dey. Make wey make this thread owa own Nairaland. BTW, my conspiracy theory be sey any username wey get number join body for here na Nigerian get am, abi una too nor think so?
Examples like...
gabbie
2010Maestro
75Nelson
4lov
Becky
666Dem plenty o... 😁😁And dem need to come identify with other Naija peeps here.
Lol

. The number thing make me laugh as you line am them. I believe say I no follow oo

. Maybe we like numbers and hoping it could be converted to pepper.
But this Becky (666) own fear me oo. Like, he abi she got it from the bible

. I no talk anything oo.