Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: African bitcointalk community hangout
by
CryptopreneurBrainboss
on 23/07/2020, 19:18:54 UTC
@Crypto Carabao Group We don't tolerate unauthorized advertisment on this thread, so your post had to be deleted. You are welcome how ever to carry-out promotions on the forum with target at Africa related topic or telegram groups.

@Smartvirus, welcome to the forum and thread but why u come touchlight bounty and signature as your skills asin i no understand, like to do bounty na e be ur skill? e no go well no go spoil ur name for the forum as those wey dey do bounty are classified as shit posters and dem dey hardly get merit due to their poor quality contain.

The trick na be say instead of to patronize the ponzi, I buy the coin. Ethereum get future oh make I just highlight am.

This talk make sense. Instead of to join those ponzi schemes, na to buy ETH wey them dey hype, coz I dey sure say thousands of Nigerians wey participate in those schemes buy eth to use join.

Ok anybody follow this advice, ethereum don rise Wella, the future still bright for the coin, reaching $500 go be small challenge, the coin na three digit price coin, just do your research well.