Hello Omo Iya.
My name na Olufemi and Posi nah my son name
Abi male in gender
from the green white green, Ogun precisely
Post my
artwork for a contest and i go need ham for your support .
Welcome brother Posi, I see say you been don wear stable coin avatar for tey tey, you be baba for here wey go carry some of us along. Shah, we still dey open our big eye dey wait for other African.
I once left and join back May this year. We all bi baba if we do ham as team.
My people, make una shook eye put for Electroneum (ETN). Na better coin and the price dey too cheap as e bi now sef. You fit buy recharge card and pay for other utilities with am sef. Even people like Posi fit sell their drawing and digital skills on their portal in exchange for ETN.
I never like to hold long other altcoin which i never know the foundation. Provide the link where the activities are done while do some research about the ETN