Provide the link where the activities are done while do some research about the ETN
You go navigate get the tasks from the wallet app. Very totori wallet like that. Dem dey try run almost the same type of parole like Fiverr or any of those work from home sites dem. So, you fit download the wallet app through their website or you waka enter playstore at once.
@Brainboss, ETN still dey o. I buy am wen dey come out for 2017 as I see that English football coach throw better support for am and as the first cryptocurrency for England too, I believed sey e go do well. But 2018 bear market come rub the project for ground. Na just last month I try check dem again and I come see sey dem still dey perform well. Although Richard (Developer) dey send me regular updates wey I nor dey even bother read. Now, I wan buy more. E dey cheap compared to wetin e go be once this bull run start again for 2020/2021