Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: African bitcointalk community hangout
by
Charles-Tim
on 26/07/2020, 08:12:36 UTC
⭐ Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
@Brainboss, ETN still dey o. I buy am wen dey come out for 2017 as I see that English football coach throw better support for am and as the first cryptocurrency for England too, I believed sey e go do well. But 2018 bear market come rub the project for ground. Na just last month I try check dem again and I come see sey dem still dey perform well. Although Richard (Developer) dey send me regular updates wey I nor dey even bother read. Now, I wan buy more. E dey cheap compared to wetin e go be once this bull run start again for 2020/2021
Electroneum na good coin, but one thing dey concern me be say the coin don increase price, the coin from a price slightly above $0.0025 skyrocketed to 0ver $0.013 in a month or two ago. E Possible say the coin fit increase at the current price in market, I had over 20 coins market on the exchanges I dey use, only ETN no increase in the recent bull run, that kind thing dey pain me. Bitcoin, ether, curio, crypterium and high ranked coin I marked all dey do good well but I still dey surprise ETN still dey red at a price of $0.00545 currently. If the coin no grow this time, when the coin go grow. But that thing they possible the coin fit still grow though because I never analyze ham on long term. Make we dey careful while dealing with the coin.