Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigerian Bitcointalk Community Hangout. {Current topic: #EndSARs}
by
Traderbtcc
on 02/11/2020, 08:21:28 UTC
My people I hail,
I for join the talk wey dey ground though but never sabi how things dey go for this forum cause my blood brother gangan (user Posi) just introduce me here.
I greet all the people (Charles-Tim, nelson4lov, CryptopreneurBrainboss, Mpamaegbu, Upgrade00, Gozie51, BIT-BENDER etc.) for the house una well done and I beg una make you put through.
Show brother some love.

#End Sars #Police Brutality #End Bad Government
Welcome bro, just take am jeje with time you go become boss for the forum, enjoy.