Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigerian Bitcointalk Community Hangout. {Current topic: #EndSARs}
by
BIN-BIN
on 02/11/2020, 10:13:39 UTC
My people I hail,
I for join the talk wey dey ground though but never sabi how things dey go for this forum cause my blood brother gangan (user Posi) just introduce me here.
I greet all the people (Charles-Tim, nelson4lov, CryptopreneurBrainboss, Mpamaegbu, Upgrade00, Gozie51, BIT-BENDER etc.) for the house una well done and I beg una make you put through.
Show brother some love.

#End Sars #Police Brutality #End Bad Government
Welcome brother just take your time sabi how tins dey go for here and the people were you don know already na men were don run things for here wela so them go help you put you through. We are all one here so na knowledge all of us the look for, just read very well and go through the forum it very rich in terms of vital information and resources, this forum is the most popular and important crypto library.