Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigerian Bitcointalk Community Hangout. {Current topic: Mining}
by
Charles-Tim
on 22/03/2021, 18:37:04 UTC
C'mon man we dey talk about survival here you dey call car?? At this point in time some person want just eat, wake up and sleep you dey call car, there are millions of Nigerians who live on less than 30k a month and when something like this comes out in a failed system you just have to take it.
The country don fail us finish, 30,000 naira na like $63 be that, and na monthly, if someone dey collect less than that for our country, na die be that o. Although, no be anything new to me as I see people wey dey collect 20,000 wey worse pass that one sa. The reason the country na curse on its own.