Make dem enta Formula 1 na if na dat way dem wan go with race car. E for go if to dey na regular automobile company like Ford, Mercedes, Toyota etc chooke head for d matta so dem go fit give us regular cars wey people fit buy.
Formula one is one of de bigeat car race wey based in France but this Indianapolis 500 na one of the biggest car race wey dey United States wey get better reputation and this Ed's team nain be the most popular drivers for the league so imagine the kind exposure bitcoin go get tru this race and secondly the main koko na to raise funds for humanity. So e make sense. If our presido begin use bitcoin logo for him car you no go like am? At least e go bring more investors to buy bitcoin.
I hope you get waiting I dey try imply? How 30% go be for funding the car and also to be donated for charity? Or waiting he meant be say after the car expenses don over already, the remaining 30% funds will go for charity? I think na waiting that means but not well explained.
Na wetin dey blogger been want talk be that say the 30% go take care of the car maintenance, and anyone wey remain go enter charity.
This na just a suggestion, if this truly dey authentic, why not post ham for Bitcoin discussion?
I like as him dey here for now maybe I go translate am later and the news dey concrete