Nblake
Male
Anambra/Nigeria
FX trader, Crypto enthusiast, Digital Maketer/Writer
Una weldom sabi pipul, i dey happy as i was introduced to this thread of the forum by Gozie51. I told for my post say, i dey look for crypo farm in Nigeria, e reply me com carry me come here. i dey happy as i dey here, where my ppl dey yan toether about the crypo/digital world of Africa(especially Nigeria) as our Govt, dey try make things go smooth for them and rough for naija youths.
You are welcome to our local thread. E always make sense to see new Naija joining us for here, we hope we go dey see you around. We wan achieve local board, you posts for here go count towards that. Just make sure you dey visit this local thread often.
Hope you don read about
Unofficial list of (official) Bitcointalk.org rules, guidelines, FAQ, also hope you don read about
Merit & new rank requirements. Na the two most important thing you need know about this forum for now.
In general, you fit go through
Newbies - Read before postingMake sure say you no spam, copy/paste and make you no plagiarize. If na one like you copy from another site, include the link for you post.