Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria Local Board {Official language, Pidgin}
by
Charles-Tim
on 11/06/2021, 16:22:37 UTC
e be like say the stuff dey different for different people Abi na different phone or network, my own Twitter no dey go again but I dey receive notifications from the people wey I dey follow and get notification on for their tweet, but the thing be say when I click on the notification, e no go gree open until I start my VPN connection. One thing wey I dey very sure of be say, no matter wetin this government do, last last, all of us go dey alright.
I no think say e dey different, me dey get notification issue before though, maybe na waiting still dey happen to my notification. Never mind say I no include that before. Which means nothing go wrong with notification messages.