Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria Local Board {Official language, Pidgin}
by
igehhh
on 12/06/2021, 14:17:38 UTC
How far una, how the June 12 protests dey go for una side, I hope all of una dey safe.
Peaceful Protests dey on for Abuja as we talk so and from the information I don gather so there is no problem, the police just dey watch as they matches on to talk their mind but security operatives dey around just incase anti-protesters hijack the process or criminals use am as means to steal. But the footage I watched from Twitter for wetin dey happen for Lagos police just dey throw tear gas anyhow I no know why they are being attacked by security operatives, everyone get the right to a peaceful protest but don't put the country at risk.

Mehn nigerian don finish like dis. We just dey survive on cruise.
No baba Nigeria is a great country we have our flaws just like other countries but we shall get there, we are still young yet we don achieve wetin African countries never achieve in terms of Education, growth and Economic stability. We are facing some challenges now as a country with new government as wdey happen for everywhere too but we go surpass am too. Make we try see how great Naija is and not only the bad side of it.