Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria Local Board {Official language, Pidgin}
by
CryptopreneurBrainboss
on 16/06/2021, 15:05:18 UTC
This is the reason why we dey suffer & dey smile at same time.
Other countries simply mock us.

Well, the country is schedule to crumble any moment from now. so advice most of you we keep pretending that all is well to have a plan B.
otherwise, the fulani herdsmen might butcher you.

Na man you be, I like person wey no dey fear to talk truth when e see any opportunity to talk. I just hope say fear fit comot our body so we fit dey talk like dis for life and no be just online something. Baba this government don put fear inside our body die, I never see anything like this. Like play like play, this government for wake up one day say nobody get access to their money for bank again, make e no shock una by den.

Guys, shey una dey follow up on wetin the happen between buhari and the 17 southern Governors concerning cattle ranching? E be like say this our president get some hidden agenda for we country wey be naija oooh, wetin una think?

Baba na bastard, e no deserve that president dem dey call am. Nobi today e begin they show say e no get Nigeria fur mind. Ask am any questions concerning Nigeria, e no get idea.

Just imagine a whole president no get idea on unknowngunme, e go dey use another mata they answer another. I been dey follow the matter before but me just tire. Like I talk, the whole country na cruise nothing else.