Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria Local Board, All board discussion welcomed. {No Official Language}
by
Charles-Tim
on 27/06/2021, 08:53:08 UTC
<...>
Kano is very industrious, the first in the north. But northerner dey collect any money, the ones that are dirty and not good also.

<...>
You wan buy the dip, this go make sense for short term, do not be surprise if the price go below $30000, I any not be right, but that is according to what I analyzed and not sentimental about it, speculating the price fit remain at $30000 or may later dip below. Before next halving, no dey surprised if you see the price around $20000 at certain point in time.

In the Northern states money still get value, even N5 wey no get value for South South still be major money for North, with N50 you go buy rice plus onions join, for North N5 onions, pepper and maggi still dey. N100 tuber of yam still dey too, house rent for self contain na 30k, 50k you go see legit one.

Georgejohn go there go dey quarrel problem dey this country oo  Grin
Things dey cheap for North but the obvious and recent bad economy also dey affect them,

If na that telegram thing, I think Georgejohn dey right o.

Kano na the most industrial state in the country and one of the top 10 in Africa, that place nain most of these packaged foods we dey eat come out from, the state legit wella.
Lagos na the first o, 2. Rivers State come follow, maybe Kano is the third but not certain as state like Ogun, Anambra and Abia and Oyo still go compete.