Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria Local Board, All board discussion welcomed. {No Official Language}
by
Smartvirus
on 29/06/2021, 18:54:25 UTC
Why waste time fi
xing imgur when you could probably use ImgBB.com to upload sharperly without stress, that imgur been give me problem one time like that, some days edey work the next day im go misbehave till I found out about ImgBB wey dey very easy to use.
Guy, las las eh, for me o, na Imgur sure pass. Na watin i come meet or make i say, nq the first way i use and now, i don dey use ti the shit waybe say eh, i fit even work am in an offline mode via trackibg the link after i don upload my something finish. Imgur no gey wahala at all. Where e go worry you na if you no sabi the link to copy via say, e dey generate several links way dey selective of where you go paste and e go display normally. The issue say them dey get shut down time via upgrade matter, that na normal for most platforms na, plqtforms way get traffic on ther site need regular updating and maintainance matter so, nothing spoil.