Why waste time fixing imgur when you could probably use ImgBB.com to upload sharperly without stress, that imgur been give me problem one time like that, some days edey work the next day im go misbehave till I found out about ImgBB wey dey very easy to use.
I done try am now! E be like dis one make sense pass imgur, e de very stress free, I no need switch to desktop mode serf! Bitcointalk ko hear am as I done Sabi
