---snipped---
I like how United States no sell fighting jet for Nigerian government, the reason why US no sell the fighting jets na because of how Buhari government dey abuse citizens right. Nigeria is faulty from ground up, no good modern era foundation. No bill passed to ban crypto in Nigeria, which no dey possible, even if dey possible, the chance dey negligible, na CBN ban crypto, but Naija shine eyes, they turned to crypto P2P transaction.
When dat one nor work, na so dem ban Twitter to frustrate owa social life.
Also CBN no supply foreign currencies to BDC again

. If Buhari get the power to ban crypto finally, he go do ham, CBN governor would have advice him to do so.
Malami talk say dey no tell Nigerians not to use Twitter.

Person wey talk say anyone found will be prosecuted. CBN governor don talk before say cryptocurrencies are illegitimate

but na Naija Boko Haram, bandits and many other kidnappers dey collect as ransom. You see Buhari son's bridal gown? It is against Sharia way of dressing, Hisbah reacted to the gown worn, make dey go arrest her na, the law is for the poor in Nigeria.