[....]
Una dey talk dis thing like sey una dey for sane societies of Europe and America where institutions dey function without presidential interference. ......]
No be that same CBN Governor wey talk say "
Bitcoin is made from thin air" say e go vanish very soon with this kind statement this kind of man dey like person wey sabi about how cryptocurrency works? From VP statement it very clear that the man knows how crypto works but he was not in position to decide whether the ban will stand or not.
The CBN position na appointment position no doubt and Buhari must make decisions based on the Governor's report and that was what he did when the CNB presented him with the crypto report. Wetin you feel say CBN Governor wey no sabi how bitcoin work go write? Buhari on the other hand will only take what the CBN wrote since him too na OLODO for the field and him believe say the CBN is correct.
CBN played the most important role here and not the President in my own unpopular opinion.