Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria Local Board, All board discussion welcomed. {No Official Language}
by
Mpamaegbu
on 01/09/2021, 01:31:25 UTC
Boss una boy dey here make una no forget  ur boy ooh Naija we gather dey oooh
Well, e good as you rush edit the opata wey you yarn here because as I receive d notification from forum bot na im I come burst enta here so, e nor sweet me for belle wetin you first write. But good sey you later reorganize yoursef. First thing first, make you even use format from OP take introduce yoursef as dem teach us to do here. BTW, welcome to d hood.


On the local board stuff, the major thing na make dem give us the same rights wey dem give oda local boards. We supposed follow d pattern wey dem allow oda boards to take place owa request first. Una weldone oh.