On the matter way concern watin we go name the board, me go like make we go with the kontry name way be Nigera. Other African kontries dey speak pighin too but, na only one naija we get and when kontryman see e kontry name for anywhere, e no go hard am to fine am say, watin dey here fit concern me. Una welcome!
You are very right, Pidgin is not only spoken in Nigeria. Ghana, Equatorial Guinea and Cameroon widely make use of it to, while other languages in Nigeria will be accepted into the local board as well, it will be best to just name the main board 'Nigeria'. You really get a good point.
I come dis board so I fit learn the koko wey dey cryptocurrency bcos e pain me as scammers don too chop my friends
You are welcome to the forum. You will find this forum helpful against scammers and also see it useful for real life applications. Just learn, post good, build your reputation and rank up.
You will find this helpful:
Unofficial list of (official) Bitcointalk.org rules, guidelines, FAQMerit & new rank requirements