Them get their sabo gari area wey dem dey flex, na who dem catch go collect. I dey really feel wike, although na because him too no be APC
Southern people makes Sabon Gari to be like that, Hisba got no option because of the tribes that dominate the area which are people from the South. But, why are beers destroyed or confiscated on their way to north? Try to related it to what CB post which is the truth of the matter. Hisba are violating human right, truth to speak.
Guy I no say dem no dey destroy beer but wetin me and you know be say for naija things still dey happen when dey still dey stop am. Beer still dey make market for north there. In fact, nothing wey no still dey happen there, even brothel and babes wey dey hussle dey there both muslim and Christians all on code.
For human rights wey them dey violate for hisba as you talk, my broda naija dey violate even more. Government wey no dey release allege offender wen court don rule for release.