~snipped~
Ewoo eh

, I no sabi say e don dey here. No Vex. Make I replace am with this one 👇
PIDGIN:
Person wey want something na him hand dey long passENGLISH:
What you are looking for is not in your comfort zone. You have to move out to get it.No wahala bro. Just feel free to drop anyone wey you get. We nor dey make scripts like JAMB for here oh 😆. Nor be WAEC too. But dis wan wey you drop here again sef make sense die too.