Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
igehhh
on 25/10/2021, 16:57:15 UTC
How una dey see this eNaira matter?
The way I dey see am the thing be one kind sha because anytime Buhari and Osibanjo dey come with anything like project with this kind passion and commitment wey dem dey put into this eNaira thing, we go just know say no be for the  interest of Nigerians, eNaira na another means for these greedy politicians to loot money and now e go easy with eNaira because dem no go hold dem accountable like this.

No not an act of money laundering, the E-naira is a welcome development and being the first African country to take this bold step to make our local flat go degital, I know most of us don't like how the country is moving but YES the launching of the E- naira is a good thing that would stay for a long time. With the E-naira you no need carry your ATM card travel as you can easily shop and make payment easily and faster.

Charles-Tim  please I want to know if the receiver and sender go be like crypto wallet address or na just number just like our local banks accounts numbers? I never really read about this project.